Some people dey speak them mind
Others dey spit fire for their eyes
Some call each other names because them speak mind
Others just come shout AMEN!
Some people dey publicly discuss forbidden issues
Others dey shout from inside closets
Some claim they dem born dem outside closet
Abeg, which person closet be this?
Some people are in and out of sexless relationships
Others dey diagnose relationships
Some are remembering Moraks (RIP)
Others dey awaken Isaiah
Some are just up about On……….everything
Others jog and are wanted for breakfast by neighbourhood canine
Some dey set Bebe on fire
Others dey busy dey do Gulder Max
Some naughty girls have gone bad and have deleted blogs
Others are getting in touch with their darker men
Some dey admit students for non-academic academy
Other dey try lose weight with black jeans on the treadmill
Some dey vent dey paste other people comments for them blogs
Others dey put up unplanned posts
Some dey waka with loaded weapon, ever ready
Others never go wan buy polish make them shine congo
Some dey wonder wetin I dey write untop this post
Others dey smiile say I don drop one at least
…make una take one beer for my head
10 comments:
hehehehe... so baroque, what are you really ranting about? lol!!!!
lololololol. baroque. na wa for u ohhh.
and i admit, u don drop one at least. lolol. i've missed u.
welcomeee.
*chuckles*
was this suppose to be funny?
neways, there was a big grin on my face while reading..trying to match each sentence to respective blogger
fun game
Baroque this definately brought me out of my silent mode.How u dey?
Take one Gulder for my head.. for this one :)
isi oh, that is the problem, i haven't got the faintest idea what i'm ranting about, na just small small things wey dey fly enter my eye :-)
@lighty273%, i've missed you too...& the way u fired me about Ebony...i dey com
@Zephi,...at least it brought a grin on your face...when i have time, i will edit the post and ass links to the respective blogger ;-)
@mrs.someburri, of course, i had to mention you...you know say you be 'boze'...big warm hug for you
@Jaja, ol boy, na me dey declare the booze naa, i fear you oh!
Pls baroque...wot is 'boze'???
Hmmm i wonder who the naughty girl is...
Baroque, you're the naughty one for doing this post. LOL.
@mrs.sumburri, 'boze' na opposite of 'actor'...i.e. the bad guy
@myCWB, i wonder who she is too. LOL...yea, you love me so...
:)...funny
Post a Comment